@Mrbankstips Na why MrBanks remains the GOAT. How yuh guh drop free code come deh expect say na must everybody weh boom wit the code gas give yuh something even with expectation of certain amount 😂 Omo Wahala nuh deh see colour. If na seh Una get agreement na different ish sef.
@dfw_victor2@DoshFavour 😂😂😂very Entitled wicked souls ontop game weh him still gas Edit omo shame to a lot of people n their mentality wen nuh be seh Una agree share funds if code boom. Yuh nuh give am money stake, if game cut none of dem weh share code guh send ur papa 💔 very sad country