@mohitupawar@Tobs_fc So funny how Barca fans go carry dema best season for ages dey compare plus Madrid…don’t forget 23/24 season na so we take hala u people without a striker come win Champions league add so chill if eno be pride una get u are not near our shoes sef ah 😂