Make nobody pressure me abeg π.
Person wristwatch worth β¦800m while I still dey calculate transport money every morning ππ
#Georgina#Ronaldo#PORvsESP
Weekend relationship test don start. π
If your babe ask: βSo wetin we dey do today?β
My brother, that question get financial implications. ππ
Singles, make una come front. How una dey spend Saturday? ππ
#SaturdayVibes#Weekend
My timeline today full of tributes for Toluwanisings. Whether you know am personally or through his music, you fit see the love people get for am. Fly high legend. πποΈ
#Toluwanisings#RIPToluwanisings
π¨ Former Kaduna State Governor Nasir Ahmad El-Rufai has arrived at the Federal High Court in Kaduna for court proceedings linked to a case reportedly filed by the ICPC. Security presence was visible at the venue. #Nigeria#Kaduna#ElRufai
Omo, 2027 don start before 2027 sef π . Everywhere I look na Tinubu matter. Some people dey say game over already, others say na now real politics wan start. Nigeria no dey ever disappoint for political drama. ππ³π¬
#NigeriaPolitics
Moment Dutch police allegedly shut down a Nigerian wedding over noise complaints, ordering guests to leaveββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββββ