@Thayre_andres Bro be trying this ncaa under 1st half. E get prospect π u sabi game so if u understand d game sure u wil b booming wella π just 8 games oo 12k to win 1M one more game left
@Thayre_andres Negative energy e no well. Even if dem like play 0-0 for all matches we no care abeg π
Play wat u can afford to lose and if no get am swipe up β