You probably forgot how INSANE Diego Costa was 😭🔥
🇧🇷 Born in Brazil
🇪🇸 Played for Spain
⚽ 27 La Liga goals in 2013/14
🏆 Won La Liga with Atlético
🔵 7 goals in his first 4 EPL games
🏆 2× Premier League winner with Chelsea
🌍 Played in 2 World Cups
So he is +1 today
See person last match... Still delivered like young promising talent....my people Carry chair plus kwrikwri come sit down make we compare this two players oo
De national team.. and e dey ready to receive any punishment Dem give am... But him too dey wait make Jesus wer be their national couch come apologize for am.. Dem e go come apologize for national team... How una take see dis one
My people... As e take dey happen.. Cristiano Ronaldo.. don come out talk say e no just run comot... From the camp... Baba say Dem break him heart... How Dem go dey use a full grow up man like him dey mumu any how... E say na dat one e no go take at all... True true e disappoint