Let me tell you what the fact is π€
Sabi boy no dey to practice
Call me anytime you need service
Me and you kadabi Peller pelu Jarvis πΆπ§π₯π₯
Una just dey fall fit this mumu rage bait ππ Werey wey just buy blue tick nah engagement he dey find cus he know say if he mention Zino and Seyi una go dey comment πππ