BIG FIELD WEY MESSI DEY WAKA,
MAKE E PLAY 5 ASIDE AGAINST DEM BONI NO MARK NA,DEM GO TOO SACK HIM SET.
5 ASIDE IS LIKE BASKETBALL
WAY HARDER IN TERMS ON STAMINA.
FOR BASKETBALL YOU MUST RUN BACK.
NOWADAYS MESSI DEY EVEN STAND ONE PLACE. 😂😭
11 ASIDE NA SENSE.
5 ASIDE YOU NO GET CHOICE.
YOU MUSY RUN.