Country people wake up ooo!ππ
Latest gist for ground be say one trailer just jam protesters motors for lekki.
Wetin cause an, we never know..
Why e do am, we no know.
But as d matter dey like dis na, na correct igbese wey knack tie o.
#EndSARS
4 LIKELY SCENARIOS ...
1, God Lover but not a Church Goer :Rebellious spirit
2, God Lover and also a Church Goer :Christian spirit
3, Not a God Lover and Church Goer :Sinful spirit
4, Church Goer but Not A God Lover :Religious spirit
Iβm a God Lover and Church Goer.