@itelNigeria My room deserves the new itel AC because the Nigerian heat turns it into an oven every day! 😅 Working, relaxing, and sleeping become a challenge. The new itel AC would turn my space into the cool comfort zone I need.
I’m ready to test the new itel AC. #itelAcTesters
@wildshot7184@kellybonito_BU Exactly I like watng you talk naso your children go Dey kpai na that time you go understand say life pass thrash you Dey yarn
This was Davido during End SARS! Stop insulting him or dragging him; he has love for the country and has been saying a lot of things to better this country. Forget about the hate and look at the brighter side sometimes. This is the only artist among the big4 who cares abt Nigeria
@otfskinnyy Guy dem no dey fight government ahhh why did you think Falz the bad guy no Dey para like before again na until dem kill am una go understand
@BETLEADS No mind the fools dem foh say make Davido carry gun or Dey shout for Tinubu so once dem kill am na still dem go open their dirty mouth say ahh why Davido do pass
@UrglyGramm Ask yourself shey dem don kidnap all dis people when Davido go greet Tinubu ehnnnn think open your eyes and do your research no just carry phone dey type
@only1cray@DanielRegha Like dem no Dey reason at all Davido uncle na governor for osun state and we all know that they don’t want that man on the sit watng dem expect am to Dey do make him Dey fight Tinubu make dem kill am Abi
@ib_Ailen Guyyyyyy him uncle na governor ohhh and they don’t want his uncle on that sit in osun state Tinubu wants that man out watng you think say carry him go dere chaii I Dey live for osun state a lot is happening dere