@plutomaniapopi Since when you dropped Elon musk march 2023 when I start to play am for my oga work em suspend me ....I still go house dey play the song omo I no reason the suspension ooo....baba I too love you till infinity untill I see your ep Planet Pluto till your album presido La Pluto hahh
@DeMan_S_K_D Baba credit Me nah I use dey follow u up since I never see ur blessings on me abeg boss shower your blessings on me nah ....
8130856045
Ikechukwu Francis
Opay