@myharaafrica Dem know say we too like free things for this country 90% of ads na him free things Dey end dem know say na wetin Nigerians like to Dey hear be that
@OpeyemiTia94473 These women Dey always 1 put men for work. Their matter just be like federal gov.t dem go Dey make law but dem no go follow. If dem give award for female wey get pant pass this 2026 the person wey go collect the award no go get pass 2 pants
No matter what you do in life never judge the decision of no one, cos there’s a lot of things you will never know how to react to until you’re in the same shoes.