@Funsholiving Even if na bathroom slips you get as far as you leg don touch am whip am come😭😂❤️.
I go like dey on wetin that slippers dey match too sha🙂🚘❤️
My new neighbor hired the woman that cleans the compound to help clean her apartment.
When she was done and paid, she was thankful and had to tell the woman “thank you, God bless you”
According to the woman that cleaned.
My new neighbor replied:
“God don already bless me abeg so no need to dey pray that kind prayer for me”
The woman came to tell my wife.
she says:
“Ma, this your new neighbor shoulder pad high o, i tell am thank you, God bless you, naso she caution me say God don already bless am make i stop”😹😭
The thing shock the woman😭
B like these lagos guys eyes and mouth wide pass my own,
anybody wey want those shoes from anywhere, i go tell my person to waybill am.
Let me know so i can send them out jare.
These lagos guys want my personal shoes 😹
My goods just came in from china.
I have two pairs of sneakers i’d like to giveaway.
Let me know if you are interested in the comment so i can send it.
Lagos guys only.
My goods just came in from china.
I have two pairs of sneakers i’d like to giveaway.
Let me know if you are interested in the comment so i can send it.
Lagos guys only.
Guy take ur time check this comment.
Unna wan kill me with laugh 😹
that broda guide,na just e own reality, e no go far😹
na me and u still dey trenches😭