U go dey your corner feeling alright
U no tell dem say e dark but dem go want 2 sell u light
The minute wey u Buy am u don Sell your human right
Dem go call u BUSH man just 2 thief your birth right.
Just know u are important
Because even nyash dey important
Dem go call u Bush man just 2 thief your birth right.
Na 'open eye nΓ² go make u see the light
Appreciate humble beginnings
Check your teeth b4 u bite.
The way wey u are moving! U are moving all right
No let dem deceive u 2 join dem fight.
#WARRIORS