Hail Mary,full of grace,the Lord is with thee;blessed art thou among women and blessed is the fruit of thy womb,Jesus. Holy Mary,Mother of God,pray for us sinners,now and at the hour of our death Amen. BE IT DONE UNTO YOU OLAMIDE ADEDIRAN AS THE WORD OF OUR LORD JESUS CHRIST ποΈβ€οΈ
MY MOM GAVE ME LUCKI FOR A REASON!!!!!!!!!!!!!!!!!!!ππβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ₯Ή A NEW CAR IS COMING HOME.πβ€οΈ
TWITTER PLEASE DO YOUR THING.π₯Ήπ₯Ή
When I go in
I go hard
I go kraaaaazy
I go mad
I conveniently High confirm
Before Shally de pop
Nigga I co-signed
I pray make I no fall or lose am
I go genesis I go psalm
Some niggas wanna see when i go drown
Like trailer wey no get break I go jam
Gbedu go drop dem go dance
Dem go do like say dem go trance
Come suffocate me with ur yansh
Soft like potato weh dem mash
She sabi play ball who coach am
She de dribble me okocha
She say make I cum n munch am
I go kraaaaazzzzy for chocha.