Seyi dropped pressure him no even announce till song top
Him don believe say pressure go pressure him self😂😂😂
That guy na wacko
#pressure everywhere!!!!!!!
"One artist said to Seyi Vibez he'd never top charts. But Seyi Vibez proved him wrong, consistently topping charts. Karma hit the artist hard - 3 yrs promoting album, still no traction!"
Guy words came back to haunt him………Him don forget say what goes around comes around😂
Some people no just get s*nse with the poor mentality wey them get them just dey find seyi vibez mistakes, Person call himself rich & wacko una dey talk say why him dey put diamond for leg, And e sure me say una eru dict’s
Fashionista lomo💯❤️🩹