@CHIZZY_BB Ah!!!! Mama , no way!!!!!!
I am sept 13th and I have two nephews that are 13th too , one is turning 2 and the other is turning 6. I need this money ..o for Aunt duties ๐๐๐ฝ God abeg shine this grace upon us
@JustBelieveTips@SportyBetNG@SportyBet I been talkam say this people dey do something, sometimes games wey I think say done enter I go dey see different games wey I no put there n na the game go cutam