@Kingsholz So e get this guy wey I know. Him smoke finish, him high. As I see am sey e high, I tell am sey oboi, you don high oh, him shout "I never high" naso him begin dey shout am...till today na shout he dey shout, na now we know sey na crase him don crase