@Hart_102664@davido How I wan take reply pesin wey no sabi type now?, see guy all this Ur nonsense no 15million for U bro so stop this Ur nonsense, Una see fundz now all of una don dey fan am now, uzuor!!
@Zubby__Michael U still get sense ""Geh Geh"" weh guide small wey no still get sense naim i pity pass just keep doing ""I will never send woman money content"" U go watch all Ur junior brother marry before U bruh lol π
@official_Gegeh Yh true he is too young to get married buh sometimes Una advice no make sense no be u talk if u advice pesin e no ear U leave am make e taste life by him self, abi I no talk truth??
@it_Rutie U wey dey in Ur 20s approaching 30s very soon never marry con dey give advise to who no wan make the mistake wey U make lol, una no go kill for this app