E sports is my main concern, how to promote in my locale and have young people love and get involved with e sports without it affecting their education
@CatiaKyen Today na man,tomorrow na woman,
Everybody know wetyn dem want
But until i hear d part of the man's story I no go conclude join una dey insult d man..dem no dey pity marry person so it's better he did it now than in marriage so mk una no condemn d man abeg
@Tope4dTop@realboski001@GOtvNg For d rubbish service and shitty tv stations that they have coupled with high payment fees they are still having such issues..they're maaad
@iam_ayooyewumi@Gerryubz U dey laff..u think say politics na football banter, u are foooooolishly disgraciing yourself, person dey correct u ,u dey laff..u mumu gaan