@rccghq Even jesus wey you dey follow wipe person cord for neck, why he no use prayer pursue am comot temple?
Una dey use religion blind people for selfish gains. Nonsense
@IamViktor5@SavvyRinu@PoliceNG Boboyi ah 😂 people wey enter hospital dey damage ambulance naim dey peaceful?. Nurses dey run for their lives. You no watch the video?
@IamViktor5@SavvyRinu@PoliceNG Person faint you say na corpse😂😂.
Them shoot person dead and people still gather like that? Haba guy. My source in Calabar was there in the protest and he said no one was shot at. Na only teargas them fire