@AudrinnaR29217@dayoguy I nor go see u cry bruh 😎 dem go just Dey fool themselves up&down discord wey I don Dey use since 4 years and some months now d funny thing be sey na small pikin full there wey be sey dem don over wise I just Dey pity those ones wey Dey follow dem cuz their sub go Dey go 🫨💨
@godspjmh Una go just Dey here Dey fool people una nor even Dey use una OT sey all those CL to Dey online Dey see all this s****** if dem won find out most people wey Dey post dis s***** na those guys wey Dey collect $100 to $50 lol anyways make una sha let person Dey see him own do 🤞✌️