"Nuttin Dey" on 5IVE is my second most love song after "R&B" but some of una go still argue about that cus you nor get good taste for music and even @davido know this 🙌5️⃣
This is exactly my experience too but mine left me because I lost a major investment then and was really broke after that..... Lol I was down for good three months trying to put everything together but one thing I did and I'm proud of is that i just let her go and I found peace.
@udehenugu All of us for this country don smoke finish 😂 and we dey look those bros wey dey kpo then like bad ones but look at yourself rn and think about it again 😂😂😂 amugbo Omo 😂
@_AsiwajuLerry Bro sometimes people laughs is a deep pain lol 😂 you don't know anything then if you don't know this and think of it like that as well ✌️