No vex jo .. not direct at any other ambassadors of other brands .. nah one wicked person like this wey dey work for another brand office wey wan spoil my name for where I Dey work ๐ dem self make dem no spoil person bag ๐ฐ Abeg ๐ Namatse ๐๐พ๐ง