Na small e remain make I burn house today walai😂…….Got back from the field(Sunday set) I don cook rice finish, na just like 8-10 minutes remain make the stew done…..I went inside to relax walai I slept til the whole meat and stew got burned😂 #5aside
@holardamolar Bro na people wey dey train still dey choose 11 vs 11 just dey make me laugh💔😂…….5 aside? Dem no born your papa wey make you play Saturday set 7am-10/11am make your papa no reach house know am for body lmao 🤣
This particular topic! I no dey follow una argue about am…….The field small bah? No worry na when you play like 6/7 set straight up you go know say 5 aside no be 11 vs 11 mate at all💔😂
@Afeez1929723@BETFUSE1 Omoh no vex brother! I no check your profile walai…..A Chelsea fan? Omoh I don downgrade myself gan o go chant to them Aston Villa man😭💔😂
I'm a Messi fan but I will always say the truth when I see it. Although I love the way Messi played, his dribbles, free kicks and other stuff he does....but everyone knows the truth that Ronaldo is better than Mateta
Why is Messi's Foul more talked about than his hatrick?
I'm trying to watch the goals, and all I'm seeing is a horrendous foul that should have had him sent off. But of course, it's Messi, FIFA's son.
TL just dey slippery bro!!
All these Wasiu fans don dey cry again Omoh make person mop this tears commot for ground make person no go fall down Abeg 💔😭😂