@FadaChristmas_@NigeriaStories@grok U dey ask us Like say na we born am๐ ๐ ๐ me na read and scroll pass Weytin concern me way never see food chop ๐๐
@FirstBankngr No be small ohh
we way don dey use the account for long and una still hold my money till today tell me say e hang for air. 1k sef I no see. Nor worry ๐
@Galatasaray No call him masquerade Ohh
Na Legend and hero he be. Show the man some respect ๐๐๐Na una we go dey watch and follow now, where VO9 leads we follow ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
@davido Grammy or no Grammy none of my business. @davido still one of the legends this earth has ever produced weda they like it or not. Them they feel it and they know ๐๐๐