lolโฆ remembered way back dem way I dey always beg this man for money. The shege I see ehh , since uni I start dey grind I don loose him phone number talk more of to call and beg for fund. Now e don reach resentment couz I no dey ask nor want the funds sef.(always get urs)
Look around you and notice all the things you once prayed for. Some of your prayers have been answered, and many more blessings are on the way.
Have faith in your manifestations.