@Motee_1 Na wetin me sef dey always think be this
Until dem move my phone on my first day in uni
Like this now any thief wey dem catch na him steal my phone I go mend my own comot🙂
@Preciouskachi3@muhiwah@Wizarab10 Lol you people have osu caste
Your anambra people feel superior to ebonyi people
Some of Your anambra people don't rate imo people and label them dirty words like ashawo but yoruba is your problem don't worry you will be alright
@OCblack127@dammiedammie35 Lol wetin you mean
So people wey dey watch football games live no get problem for life?
And you think na all of them parent still dey send money?
E sure me some of them no go chow sleep yesterday 😅 no be boys?
@jinmi_dave@KhamisAbiodun@egi_nupe Where did God state this in your Bible if you're not able to point it out I'd take all you just said here as rubbish