@SportyBetNG why will you put the game lost when it comes out to be over17.5 goal kicks and i picked under18.5 goal kicks which means they should not play 19 goal kicks and they played 18 goal kicks so how come was is lost again @SportyBetNG π₯Ί check it for me please
@Mazitundeeednut Person go drop aza so tay the thing sef go tire you cos how person go dey this app since 2021 e no dey lucky with una giveaway for once yet una go dey quote Proverbs say "A man can never be unlucky for 365 days" my own don worst pass that one oo abeg make una help my life πππ