@unusuaIHQ Una healing process long oooπππitβs almost a year she won and una still dey cry till date..the person wey swear for una really do well π
@Jay_1_7 Aside faith tell me one person for that house wey get serious issues with imisi,she will come for you only when you come for her β¦so she no need dey every episode cos she was clearly minding her business in that house