Shey una see this post.
" Real Arab. Real Muslim. "
This means he's an Arab first before Muslim. But some Nigerians will tell you they're Muslim first before Yoruba.
Make una continue 😡😡😡
Wizkid dey always dey call Davido “fake ass nigga”. I dey always think say na just insult o. 😂 But na real life sh!t o 🤧 coz tell me why u go dey like all Naira Marley posts for IG, but behind scenes you want make Zino commot for hin record label? 🥴
Why you go post “Free my guy VDM” for Twitter, but when dem release am and he call u, you no dey reply am? 😷 This guy na real fake ass nigga. Big Wiz no dey cap 🙌🏽🦅