@joshspot_tv Omo wetin you fit do be say make you face your book for school because wetin be this?? πππ you close eyes type this thing? π Abi you no read am as you Dey type am?? πππ you and your bae Dey mad Wallahi
@morenfolife Bro me I no play this game ooo as I no get staking power ππ. Be like I go miss another game ooo as staking power no Dey πππ
@39billion Omo bro abeg game wey you go cook for us tomorrow, make we win am oo π. Those guys don too chop me Wallahi πππππ. Make I go find staking power so once you drop game tomorrow, make I knack am. I believe in you bruh
@OdenwaBTC See bruh ehn yesterday and today just get how e be πππ these people too chop me ooo. Book game make I chop my money back this night abeg ππππππ