@Iam_Blizzi I borrow 200k dem wan use call finish my carrier, I don pay reach 160k I thank God e no plenty again, dem still dey call me 2 borrow I tell dem say devil go punishment dem
@official_Gegeh Oga shut up since Apc don dey bribe give u money you just turn mumu dey talk like fool, many of una if una no give una life 2 christ he'll fit3 is your way
@OlaniyiDC@Jlsesugh@TouchlineX All they said in there website was that they will get the situation settler between Jorge Jesus and Cristiano nothing like suspension people just carrying fake news up and down
@TouchlineX Una all be mumu way tweet una go dey Carry fake new up and down....una no go dem site 2 reaf news if na true una don dey judge...No body suspend am check portugal FA website mugu na uma be i swear