@CruzDammy@itsSh0la How e wan take better for you with this kind mindset wey you get 😂. Your babe fit borrow you 1m ??😂😂. Guy manage your data well na unlimited data Dey here o
@Konceeda@itsSh0la It’s unlimited for the month. You can stream football match, watch YouTube and do anything. FI your Neigbor nice you fit give am free internet self connects up to 10 devices
@arojinle1@valkyrieKxng147 Ìyàwó burúkú ṣe fẹ́, àna burúkú ni kò sunwọ̀n. Bad wife can be managed but terrible in-laws are unbearable.
That’s a real Man he has cleared the air.
@Updateboyx One guy give our gateman chop, Omo house scatter da night so tey we just Dey fear make he no die. Kai he chop slap Cuz we know Wetin Dey do am.
Next morning Aboki carry police go arrest the guy. After dem bail am he still carry him guys go fight am😂