@Tufab Bami I needed a job ohh Abi HND graduate abeg ohh any Job that's available abeg pls make hunger no kill me abeg FC my people abeg hustle no go well.for my side abeg
@SammyiDon@Omah_Sam03@seyi_vibez Una bi fool together werey seyi released album no better event sold out outside Nigeria idiots dey use burna for producing his album na artists be Dat una bi fool eranko