@TheNathanWay Omo we lack good barber for this side.
My 2k just Dey waste dem no sabi work,
I don’t know why someone can’t just blend smooth and clean .
@PH_first_coder Una no sabi one guy wey Dey play 2 to 5 odd Dey boom everyday
E gave free code and I underestimated it and I stake 1 k boom 5k, he won 13m
@Kenny_brahn If you get 50 million like this,
any business wey come to your mind,
dem don do am already, and you can’t surpass the ones that are available before.
Imagine a young guy trying to surpass Dangote in cement,it’s not possible.
So dangote won’t make it in 2026 as a young guy.