@Isrealjuju Israel shut up ur mouth, na u want tell Erriga who he go hype for the industry. Abi na you dey feed am. Una go just want ride one person wey no even dey reason una yeye matter
@wizkidayo This one wey u done start, na new music u want drop. Because any time u wan release new music na that time u go start all these your nonsense talk