@yabaleftonline After yโall as played for top European teams as a bed - bed midfielders during Una prime, Una go con deh find Saudi league clubs with higher pay system that will wanna settle for less when yโall are off prime.
Una sabi wetin Una deh do sha. Eyin Werey ๐