I want to do this someday, but na that day my village people go remember me and send the kain breeze wey go just dey carry me dey go where i no know 😅
#Graciousgrace
Imagine this my people 😂😂😂, hin mate dey still towel for hotel, e con reach hin turn, he carry plasma😂😂
Haba Oga small small😂
Chai wetin we no go see for this country