@LIVING_LEGEND60 You sef follow dey get this kind mentality ?? Smh โฆ game cut like others take dey cut โฆ. Which one be โas dem cast amโโฆ. Na only una Dey bet on TT ?
@Verygoodbo60796@a__vanita So fucking what ?? Did the design come out good or not ?? โMad about you using AIโ as if you and him donated kobo for her business
@CommyEyah@KakiJunior1 Na you dey get in your feelings โฆ na him drop game , he has every right to post the progress on his page !!! Comot your yeye mind for there !!
@BETLEADS Nigga is so annoying lmao ๐คฃโฆ.. kept people waiting and glued to his page for almost 2hrsโฆ. Other punters don drop their own gift within 15 mins of announcementโฆ