“some days, you’re dashing out 5k, some days, it’s like gold”
5k na gold to me everyday. just that, some days, na part of the gold, while some days, na all of the gold.
you go just dey your thing, girl wey nice to you before nor go dey nice again, you go dey wonder wetin happen, you nor go know say she don start dey hate you small small because you no catch her vague ass shots wey she dey shoot since.
Club legends will always have access to the club’s facilities.
Messi even went back to Camp Nou when it was out of bounds… 😂
This is not about football.
Stay with me.
@est_moses@adnawat_ Its the other way round where I study. People are usually advised to switch to actuarial science if they're not cut out for engineering grade wise. And they end up having very good grades in actuarial science.