Na wetin i ask u b dz:
I fit beat my chest say most of @burnaboy fans donโt even know songs like โEvery Girl & Star Boyโ where he sampled @Mavado_Gully n he said it point blank: Yhu Cya Tek Man Fram Mavado. #GullyStr8
Only day 1z fit relate!
@BENNY7GG can yhu relate? ๐
Anybody wey no sabi @burnaboy โStar Boy & Every Girlโ na Gen z fans including @BENNY7GG na me talk am 4get say u dey post everything Burna on a daily! ๐ฏ
Why yhu unfollow ase ๐คฃ