Your girlfriend, emi ni baby ẹ" — Just like @BlaqBonez and @asakemusik talk am for Chanel, na so some of una babies dey my DM dey beg for love. Make una hold your property o! 😭😂
@TheDamiForeign Life is deeper than using someone’s near death pain to mock them, you will learn life with this one. Hold on tight to what ever you believe in. God be with you.
@boy_director@TheDamiForeign Until it happens to you, you won’t know how it feels to see d3@th in the eyes… Almost a year of thag experience and I understood gratitude 💯
@omoj726@instablog9ja Very big.. I just Dey regret the time wey I Dey count how many years remain for me to finish primary and secondary school so that I go leave my mama house🤦🏾♂️💔 Who send me oooo 😭