@chude__ Ladies will keep being creative wen it comes to cucumber…. Nah dem discover u fit replace ur man with cucumber…. What’s d next creativity won b like dis
@instablog9ja 90% of dollars we have in Nigeria dey those useless politicians and legislators hands so how wetin hin dey talk fit work for dis country..