See me wey dey cry for work today cuz of how difficult things are, and because I feel like I’ve disappointed family I couldn’t come through for.
Come house, get one gram of Scottish, now I dey dance dey cook spaghetti for kitchen. 😂
Una come dey tell me make I leave weed. 😩
@realyobarnub It’s all fun and games until they unalive him .
Even tho he has free will, I won’t advice anyone who values their life to do this . I know some of you will come for me . But it’s the truth.