@guzu_p I hate to talk Abt celebrity pls even u dey farmZ don't post their pics them b human being these ppl put so much work to put Nigeria on the map.. pls they are not the reason 4 bad govtment
@WarriWeirdo OGA will you keep quiet.. call 20years freak google d word freak and Virgin if d word relate naija men stop being dumb.. accountability is everything
@Olami_deeEbony Anytime I say men are prize here on twitter some dimwet go say I dey yarn dust continue dey let +234 girls wine u. Bible say in d last days 1 man to 7women