@DanielRegha@Biqval01 You go just open your mouth waaaa they talk rubbish and if he dey hospital tomorrow now dem no go see you ooh ๐๐ถโโ๏ธโโก๏ธ๐ถโโ๏ธโโก๏ธ๐ถโโ๏ธโโก๏ธ
@OneModupe No go do check up! Be here telling us๐ your health first before your next of kin go dey smile as he/she dey see dis post๐ ๐ถโโ๏ธโโก๏ธ๐ถโโ๏ธโโก๏ธ๐ถโโ๏ธโโก๏ธ
Barcelona fans are so selfish to the extend when they can't appreciate good others players ๐๐ก I pour una split๐๐ถโโ๏ธโโก๏ธ๐ถโโ๏ธโโก๏ธnonsense fans