@De_lizard_killa Davido is in number 1-5 before you put the rest like
1-Davido
2-Davido
3-Davido
4-Davido
5-Davido
6-Oladips
7-Portable
8- more flop less gbedu๐๐
@PlayboyJuni The point be say the craze people dem no say na true but baba virus dey worry๐๐๐ him don make dem no get their self again๐๐๐๐๐
Crazy how oladips one minute freestyle is better lyrically & has more bars than everything wizkid said on more love less ego.
Rap is dead una, olodo
@Destinychild008@Oladipsoflife Thank God say you know him story small but you nko??๐๐ Nobody know your papa and your mama๐๐ online dragon plenty una never chop and am not capping dey do fc up and down๐๐
@DVMNNTEDDY @badmanvictor @lekxyghanianno @Olasile_YBS Bro u really typed this?Bro this internet don dey enter una head go far oh see wetin a normal thinkng person de talk all dis 17 e don reach time wey Una go start to dey collect aggressively I swr draw map give you serious injury I swr pesin lost a 3yr old boy see wetin u de tlk