I congratulate our marvellous Flying Eagles for that sound 2-0 defeat of the host team, Argentina, to secure a quarter final slot at the U-20 World Cup.
I'm rooting for you guys, go and make us proud!
@TalentedFBG Omo na the first time wey I go dey close to win big money be this ticket oo
Ma Salisbury J and him partner go spoil the game
Murray J wipe there face dem no fit win 1 set ππππ
Account ti red π’