@Wakeeyeye Do u recall wen Saudi Arabia beat Argentina team in the world cup despite Argentina being the best team?
5aside being hard doesn't mean they can win anybody. Tactics are different. A vest team tactics can look strong or weak to another team with a different tactics
@Nsukka_okpa Play the 5aside vs beyond boys or sporting Lagos. Why u want make them play 5aside with amateur then play 11vs11 with grade B professionals? Play both with the same professionals then come back and argue. Cos una no really know wetin una dey argue
@Tuvic_Studios@HarmlessHQ Attackers and midfielders dey mark but defenders dey wait make the ball pass his attacker then passes his midfielders before the defenders go get jobs to do. But 5aside everybody dey attack and defend at same time. 2 pass ball give 7,
3,5&11 go wait till e reach them
@olisaemeka_G Now imagine basketball that's no where near football in terms of stamina and the so called basketball uses time out to rest and their substitutes are almost everybody in the team. Now imagine how football would be.
@TheTifeFab Na why some people dey argue say APC for life. Them dey see the shege wey country dey face under APC but them still dey support am. So I'm not surprised
@boniface_jrn 11vs11 wey Messi dey use the first 3mins dey waka for field 😆 will he be walking in a professional 5aside? The coach go warn them make them dey careful with Messi legs cos them get match then next day
@_Somtochi just imagine a 11vs11 that these professionals plays 2/3 times every week in week out and they are still complaining imagine if it's 5aside they'll just kpai cos they can't play professional 5aside 2times a week for 90mins. U dey use play play 5asids dey judge sha
@Tuvic_Studios@HarmlessHQ I no get strength to argue with people wey knows nothing about football. All I can say is that when I was still training at sky power with Pepsi and kingsway FC in 2003/04 I usually don't like Monday and Wednesday training cos it 5aside and half field. I dey prefer full field
@Cristiano_snr@Odumodublvck_ Even the time out for each quarter for basketball dey reach 10 and dancers go come perform. Them dey sub the whole 7 players like rotation so them go get strength
@PoojaMedia Use basketball for example. How many time out for 1st quarter and how they're resting. That says a lot on how hard it is and they need the players to rest.
@nameiszameel U dey see how many time out them dey do for basketball abi? That one go explain everything u need to know. Under 10mins wey be 1st quarter timeout dey reach more 20times then dancers go come perform for each time out so the players go rest.
@Wizarab10@boniface_jrn
Make una save una strength and stop arguing with ignorant people. Imagine basketball wey be say the pitch na 5aside, look at how they use almost 30mins to play 1st quarter that was supposed to be 10mins. Look at how many time out and rest they do in BB.
Some advice to your boyz wey dey come up
Make I give una some expo for trial
Cus he do me too ,when I dey come do my trail for Norway then ,the first team wey I do trail with ,for trianin I dey always wait for 11 vs 11 to put body
Thinking say na there coach go watch
Omo na from central ball trial dey start and small side game
@boniface_jrn How u want make people wey dey argue with professionals say 11vs11 hard pass 5aside to understand low blocks 😆
Just tell them to choose between run 5meters to round up 100meters or run 100meters. Then if they try both they'll know which one is hard