@its_boymuller@zinoleesky01 All of you under this tweet saying bad things about Zino no get sense at all una just carry phone dey tweet rubbish like say Zino na pikin you think Zino verse simple to get or e get song wey flop with Zino featuring
Boy muller with Zino would definitely hit and bang